background cover of music playing
I Dey Vex - Boyskido

I Dey Vex

Boyskido

00:00

03:00

Similar recommendations

Lyric

Your time go come your time go come

Since 2014 I've been out hear been waiting for my turn

Even na beans dem put for fire I swear to God e for done

They've been calling me a loser say i no fit win at all say i no fit win ah

Mummy ni kpe keep working and don't forget to pray

I'm a photographer musician motun ka iwe

You see all my enemies i throway dem for suckaway

You see if you give me a chance i swear to God i no go fail

Alubarika ni adura talika

Gbadura si malaika

If you die na janaiza

Alubarika ni adura talika

Gbadura si malaika

If you die na janaiza

I dey vex

Tell me why i dey vex

Kiode to se vex

Tell me why you dey vex

Oooo

I dey vex

Tell me why i dey vex

Kiode oooo to se vex

Tell me why you dey vex

Oooo

Them tell you this them tell you that

Say that boy na olodo na him dey carry last for class

I been sell my phone to chop food i for show you all the chat

Them been no know me for lungu cause me i no sabi the dance

Cause i no sabi the dance

I'm not really a holy boy like that

But i believe in God

Them don show me corner corner ways but i still dey wait for God

Just like every other superstar i know my time go come

You self brother man relax i no ur time go come

Alubarika ni adura talika

Gbadura si malaika

If you die na janaiza

Alubarika ni adura talika

Gbadura si malaika

If you die na janaiza

I dey vex

Tell me why i dey vex

Kiode to se vex

Tell me why you dey vex

Oooo

I dey vex

Tell me why i dey vex

Kiode oooo to se vex

Tell me why you dey vex

Oooo

I dey vex

Tell me why i dey vex

Kiode to se vex

Tell me why you dey vex

Oooo

I dey vex

Tell me why i dey vex

Kiode oooo to se vex

Tell me why you dey vex

Oooo

- It's already the end -