background cover of music playing
Slow Whine - Princess Wonda

Slow Whine

Princess Wonda

00:00

02:49

Song Introduction

As of now, there is no available information related to the song "Slow Whine" by Princess Wonda.

Similar recommendations

Lyric

Oh, no yeah

Oh-oh-oh

(L-Lister Boss)

Yeah

I no fit talk oo, I no fit shout

I no fit calculate and I no fit count

Na me come be the one dem dey talk about

Everything we-, everything we-

Follow my lead oo, follow me go

Ogbeni jubilate, wa bami jo

We don dey elevate, killing the show

We go let dem know, let dem know, let dem know

And we go enter the place

Scatter the place, scatter the area

We no dey look Uche face

Mash up the place, give dem malaria

And we go enter the place

Scatter the place, scatter the area

We no dey look Uche face

Mash up the place, give dem malaria

One time for the gbedu, one time

Two time for my people wey turn up

Slow whine, body banging, body banging

Show am, show am

One time for the gbedu, one time

Two time for my people wey turn up

Slow whine, body banging, body banging

Show am, show am

Oya wole, wole, wole wa, wole wa wa o

For this party, you fit soji enter oo

Shebi you dey feel the instrumental

Gbedu on point, dey mek me mental

Wahala go dey for who no concur

Palava go dey if you no concur

Moni moni, mek we jaye today

Come take am gbe, gbe, gbe

And we go enter the place

Scatter the place, scatter the area

We no dey look Uche face

Mash up the place, give dem malaria

And we go enter the place

Scatter the place, scatter the area

We no dey look Uche face

Mash up the place, give dem malaria

One time for the gbedu, one time

Two time for my people wey turn up

Slow whine, body banging, body banging

Show am, show am

One time for the gbedu, one time

Two time for my people wey turn up

Slow whine, body banging, body banging

Show am, show am

One time for my people, one time

Two time for my people wey turn up

Slow whine, body banging, body banging

Show am, show am

One time, one time

Two time for my people wey turn up

Slow whine, body banging, body banging

Show am, eh

- It's already the end -